Not Your Daddy Letra

Chike

Son Of Chike

Letra de Not Your Daddy
Calling me by 3am
Telling me, you got no friends
Now, I gats pretend
Like say, I dey feel the things
You dey feel
Wetin give you confidence?
Shebi, you don jump my fence
Now, I gats pretend
Like say, I dey feel the things
You dey feel

Now, e don end in tears
You don do reverse
Now, you tell me say
Na me the best
You wan press reset

No, oh
I am not your mummy no (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your daddy no (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your mummy no (No-no-no-no)
No-no-no
Why are you calling me
I am not your mummy (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your daddy no (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your mummy no (No-no-no-no)
No-no-no-no
Why are you calling me

Anything you wan do
Na the thing you dey do
Try make I confront you
Turn my back you dey move
I just dey looking you
I cannot believe you
You are shaking from the shaking
Wey they don show you

Now, e don end in tears
You don reverse
Now, you tell me say
Na me the best
You wan press reset

No, oh
I am not your mummy no (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your daddy no (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your mummy no (No-no-no-no)
No-no-no
Why are you calling me
I am not your mummy no (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your daddy no (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your mummy no (No-no-no-no)
No-no-no
Why are you calling me

No-no-no-no
No-no-no
No-no-no-no
No-no-no