Wizard Chan

Flako
Flako, flako, flako, flako, flako, flako Ọmọ the swag is fire No man dares off my burning fire Sound wey dey fill with pain dem go hear am Ṣe make I feed your ears burning fire Uh ye, ayoo, my pain oh, yawa The reason life get purpose na say man fit kpai So me and my friends dem dey waste no time So listen to the lyrics as you listen the rhyme But no let the message come dey pass you by Use your number 6 when you dey tackle bad mind Don't let no man come and fuck with your vibe Cuz this life we only got one life Uh ye, boys are rolling Light up spliff, light up kpoli No information but dem notice Flako be ah OG Boys are rolling Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flako Papi, papi, papi, papi, flako Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flako When we are rolling me go watch your back oh oh oh Letras de cancionesE for remain small dem for call me kpai kpoi Pass the kpoli no dey linga stop story My, my kele too dey dwell on doggy before I give am she roll me kali Big daddy, ọmọ, this your swag many The money long sotey we pack am with tanpoline Their pocket low so their doings dey on tin-tin-ni Big kala, your igbo fat oh, pampala You blow cana, even my lawyers dey boost graba Na for Okochiri Wizzy been dey give me OT Say back then, forgiveness was harder than Many men drop on a normal day p So make we no dey bad mouth our fellow man For their, for their ama dem dey call me OD So when I show galala go burst for the rest Nobody fit stop me LA to lasgidi I go pam my igbo, immigration know my P Pass kpoli oh Kpa kpoli oh Pass kpoli oh Pass kpoli oh Pass kpoli oh Kpa kpoli ehh Pass kpoli oh Pass kpoli oh Iria awo eh (Ehhh) Flako, flako, flako, flako, flako Papi, papi, papi, papi, flako Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flako When we are rolling me go watch your back, oh oh oh Na for Okochiri wizzy been dey give me OT Forgiveness was harder than On a normal day p Our fellow man For their ama dem dey call me OD Burst on a regs, oh oh oh I say e dey burst on a regs From Letras Mania