Wizkid

Pray
Ọmọ, na long thing You see, I no fit tell you everything I don see Remember time when the money no dey come quick? All of a sudden, see as dem dey rush me I pray to God say my matter no go lost key Back to the dungeon, make I tell you something No be say I never suffer for this country But at the same time, sapa no go touch me So, I dey supply the gbedu I move from Shitta, enter Christ Avenue (Gen, gen) When I gеt nothing but the vibes and my crew (Oh, no) And all thе lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue Many things you never knew They steady wondering why we can never lose (Oh, oh) So, we go shayo tonight, catch cruise Mama call me, "Ayo Balogun, they can never find another you" Àigbọ́fá là n w'òkè I know my mama pray for me And I know the heavens dey for me And Jah make a way for me Run to bàbá l'oke I know my mama pray for me And I know the heavens dey for me Jah make a way for me Letras de canciones Yeah, ko de ṣe dán dán Na who get money wey dey turn up Ọmọ, àwa je lo We elevate 'til the sun up Mm, ko de ṣe dán dán Every day, say na blessing Ọmọ, awa jẹ ló We elevate 'til the sun up Year 2011 Lil' prince move to a whole 'nother level Starboy Wizzy, I been known from the get-go Never forget, oh, I no be your set, oh So, when you see me, drive by (Drive by) I no dey let opportunity pass by (Pass by) Na double six if na God throw dice (Throw dice) Ka ṣa ma gb'àdúrà, ká má prosper So, I dey supply the gbedu I move from Shitta, enter Christ Avenue (Gen, gen) When I get nothing but the vibes and my crew (Oh, no) And all the lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue Many things you never knew They steady wondering why we can never lose (Oh, oh) So, we go shayo tonight, catch cruise Mama call me, "Ayo Balogun, they can never find another you" Àigbọ́fá là n w'òkè I know my mama pray for me And I know the heavens dey for me And Jah make a way for me Run to bàbá l'oke I know my mama pray for me And I know the heavens dey for me Jah make a way for me Yeah, ko de ṣe dán dán Na who get money wey dey turn up Ọmọ, àwa je lo We elevate 'til the sun up Mm, ko de ṣe dán dán Every day, say na blessing Ọmọ, àwa jẹ ló We elevate 'til the sun up From Letras Mania