Victony

Street Affair
It's a whole 'nother story my brother Gats to dey fire my prayer Cos yunno These people be doing the most oh Sanitize, sanitize, before you touch me (Sanitize, sanitize before you touch) Shey you fit connect to my story Without Internet? Na lie All the people wey try to cross me I no tey to tell them bye bye Cos mama never drop rosary Trust nobody totally Wetin I dey use find my sanity Make e me craze Oh oh oh Lai lai lai lai lai lai Koni baje oh My God go interfere oh Na why I dey steady dey pray oh (Pray oh) Make e my family meeting (Hmm hmm) No turn to street affair oh Letras de cancionesLai lai lai lai lai lai Oh koni baje oh ayy My God go interfere Na why I dey steady dey pray oh Make my family meeting no turn to street affair oh Lai lai lai lai lai Lai lai lai lai lai Ayy ayy Shey na you wey dey call me blood I no know say you reason me less If I no say na zobo Omo I for carry you go DNA test yeah You dey look me like investment I carry you for my left chest You know I no dey do best friend But the place where I carry you keep e high Oh no oh no oh no ohh (Oh noo) So I telephone God Make He come Clean this skeletons off my closet And come balance up my diet I too chop breakfast Lai lai lai lai lai lai Koni baje oh My God go interfere oh Na why I dey steady dey pray oh (Pray oh) Make my family meeting (Hmm hmm) No turn to street affair Lai lai lai lai lai lai Ohh koni baje oh My God go interfere oh (Fere) Na why I dey steady dey pray oh (Pray oh) Make my family meeting no turn to street affair oh From Letras Mania