Victony

Pier 46
I get gist for you Somebody say they love you I, I, I i I know somebody Hollup I'm on my way Hollup I'm on my way Wear makeup for your face (yeah) Makeup for your face Go from Seychelles to Paris Seychelles to Paris Girl, hollup I'm on my way (yeah) Hmph Girl, hollup I'm on my way yeah Hollup I'm on my way Wear makeup for your face (yeah) Makeup for your face Go from Seychelles to Paris Seychelles to Paris Girl, hollup I'm on my way (yeah) I get gist for you Somebody say they love you I, I, I i I know somebody Oh no no no no Letras de cancionesNo worry my babe If you no get roof for your head Girl you know you got a place in my heart Oh no no no no oh E dey hard make I breathe sometimes Na your matter wey cover my chest Girl abeg I dey come So abeg make you free your calendar now Baby give me pencil Na your attention I wan draw And my gokada go come through Or I go send my bicycle Baby you are my truth And our pikin go too softunu E no go play kpakpangolo E go ride new bicy— Hollup I'm on my way (yeah) Hollup I'm on my way Wear makeup for your face (yeah) Makeup for your face Go from Seychelles to Paris (yeah) Seychelles to Paris Girl, hollup I'm on my way (yeah) I get gist for you (hollup im on my way) Somebody say they love you (wear makeup for your face) I, I, I i I know somebody (go from Seychelles to Paris) Girl hollup im on my way From Letras Mania