Victony

Kolo (Kolomental II)
Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Kolo, kolo, kolo Who open my kolo? Na where I hide my kolo Na there I keep my Kolomental oh Kolo, kolo, kolo Abi you dey on colos? Wey you open my kolo? For where I keep my kolomental oh Eh yeah yeah yeah For where I keep my kolo Na who open my kolo? Na there I keep my Kolomental eh Eh yeah yeah eh For where I keep my kolo Na who open my kolo? Na there I keep my Kolomental eh Eh yeah yeah eh For where I keep my kolo Letras de cancionesNa who open my kolo? Na there I keep my Kolomental eh "Grin grin" See wahala dey call like "grin grin" Jobless people dey find Wetin do Ogbeni get the fuck out my LinkedIn Which agbero which conductor? Wey go make me to press my pim pim? Normally me I dey quick vex till you potopoto my business Eh yeah yeah he "Grin grin" See wahala dey call like grin grin Jobless people dey find Wetin do Ogbeni get the fuck out my LinkedIn Which agbero which conductor? Wey go make me to press my pim pim? Normally me I dey quick vex till you pototpoto my business Eh eh eh eh eh eh Kolo, kolo, kolo Who open my kolo? Na where I hide my kolo Na there I keep my Kolomental oh Kolo, kolo, kolo Abi you dey on colos? Wey you open my kolo? For where I keep my kolomental oh Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? Bomboclat ah call a bomboclat a bomboclat so who be the bomboclat? From Letras Mania