Victony

Stubborn
KITZO Ye ye ye oh Another world Ye ye ye ye e eh Yeah Solo Solo, solo, solo You know I've been riding solo Way before my 'tori get promo Now them day call me idolo Idolo idolo idolo Make nobody call me idolo again No idolo wey fit perfect When I dey wear my Dunlop When I dey wear my Dunlop When I no getti kọbọ See aboniki full my cupboard Oni, "So many things you dunno, so many things you dunno" (Dunno) Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum (Bumbum) Ey ey Stubborn Me I no dey hear word o I stubborn (And I stubborn gan ni) Letras de cancionesStubborn Me I no fit be your idolo (I stubborn) Ey ey Stubborn Me I no dey hear word oh I stubborn Me I no fit be your idolo (Ọmọ mo stubborn gan) I stubborn (Mo stubborn gan, yeah) Stubborn Ey Dunno Make I carry dem go where dem no know Make I give dem the steps like Poco Originality no be bobo, hmmm Ọmọ iya mi owo ni koko (Owo ni koko) I dey fight all the wars on a low low (Low low) Gbe kolos Emi nikan on a solo (Solo) E be like say ye, I don kolo Jago say "na lie, uhn uhn" Say "na igbo" (Stubborn) Hmm hmm Ọlọun (Ọlọun) Ẹlẹda mi majẹ n sh'ọlọun Bukata mi oti pọ gan o For my family I be stubborn (Stubborn) I be stubborn Ọmọ ọgbọn (Stubborn) Enter their body like two guns Kakakaka Wan ni ku tan Ye ye ye ye ye (Eh eh) Stubborn Me I no dey hear word o I stubborn (And I stubborn gan ni) Stubborn Me I no fit be your idolo (Stubborn) Ey ey Stubborn Me I no dey hear word oh I stubborn Me I no fit be your idolo I stubborn Stubborn Yeah Bomb o That manny is a bomb o Normally shey Ajebo sef na Hustler Get to the money pronto Dem dey call me Dike like Tonto From Igbo Elerin to Igando I've never been missing in action They start to dey call me Uche Jumbo When I dey wear my Dunlop When I dey wear my Dunlop When I no geti kọbọ When aboniki full my cupboard Wọn ni, "So many things you dunno, so many things you dunno" Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum Yeah yeah Stubborn Me I no dey hear word o I stubborn Stubborn Me I no fit be your idolo (Stubborn) Ey ey Stubborn Me I no dey hear word oh I stubborn Me I no fit be your idolo I stubborn Stubborn Ey From Letras Mania