Victony

Anita
Girl for your informate I no fit mercy for any person Wey go try mess with my mercy oh Eh yeah oh Ayy No be instagram challenge oh No go double dare my baby No come dey do Tacha and mercy oh Eh eh Seriously oh oh oh oh oh oh Seriously oh oh oh oh oh oh E dey touch me oh oh oh oh oh E dey touch me Oh oh oh oh oh oh Hmm ah ah Hmm eh eh eh Anita Anita bay ! Wetin Anita bake ? I want to eat Anita cake e oh oh Eh eh eh Anita Anita bay ! Wetin Anita bake ? I want to eat Anita cake e oh oh Letras de canciones Eh eh eh Anita Anita bay ! Wetin Anita bake ? I want to eat Anita cake e oh oh Eh eh eh Anita Anita bay ! Wetin Anita bake ? I want to eat Anita cake e oh oh Girl your booty get mind on e own Bum bum wey dey eye my pocket Dey do me like angelic Jo Wetin me I dey find na sure bet I go still kolobi my own Girl you know say my money na longest Fela kuti Igbo no long reach Hmm hmm Excellent baby oh Fe fe ne baby oh Fe Fe nĂ¡ eme ? Ihe mna Cho bu Wetin Ihe na Cho dey find outside your domot Seriously oh oh seriously Oh oh yeah oh oh oh Hmm eh eh eh Anita Anita bay ! Wetin Anita bake ? I want to eat Anita cake e oh oh Eh eh eh Anita Anita bay ! Wetin Anita bake ? I want to eat Anita cake e oh oh Eh eh eh Anita Anita bay ! Wetin Anita bake ? I want to eat Anita cake e oh oh Eh eh eh Anita Anita bay ! Wetin Anita bake ? I want to eat Anita cake e oh oh From Letras Mania