Victony

History
No go dey calculate my baby, cos if you calculate e go hmm gen gen ti Ayy Remind me oh 3 o'clock I wear my uniform and carry my school bag for Iyana school Shey you been Dey there, when obonge men thief ballot too? When aunty blessing Dey talk pass parrot oh When e been red pass Iyabo stew Oh oh oh, hai When obolo dey burn cigar oh When e mama been wan sit down But she no fit to, she dey consider pikin oh oh ah ah Water no Dey my Kainji Dam Kolawole dey haunt me down But see my shima na Beyoncé now Hmm oh oh oh History No go dey calculate my baby Cos if you calculate, e go hmm gen gen ti History oh When e been no clear which one be the night or day Now every nice and sweet Remember that time? Letras de canciones History No go dey calculate my baby Cos if you calculate, e go hmm gen gen ti History oh When e been no clear which one be the night or day Now every nice and sweet Remember that Hollit! Remember that time When the suffer wan dey be like everlasting When my love no pass for your valentine If at all e no bad, e go be like shandi I go use e go buy my brother man kpoli Small money I go form Chuck Norris And na my ways wey dey want dey police Shey for your eyes Shey we be like novice? Cos street no dey give quit notice So you must wise up my brother oh if you wan carry on Make you go size up agbada oh if you want carry shoulder Carry shoulder We no dey do carry over Cos we dey pass e one time and e get e one time One time when obolo When obolo dey burn cigar oh When e mama been wan sit down But she no fit to, she dey consider pikin oh ah ah ah Water no Dey my Kainji Dam Kolawole dey haunt me down But see my shima na Beyoncé now Hmm oh oh oh History No go dey calculate my baby Cos if you calculate, e go hmm gen gen ti History When e been no clear which one be the night or day Now every nice and sweet Remember that time? History From Letras Mania