Rema

Smooth Criminal
P Another banger Smooth criminal, Michael Jackson Oya, who you want taxi? Ehn-eh Look twice, make you know who you dey talk to Before you go yarn, shhh Your babe dey find me for outside She lie say she wan go piss, yeah Me and my guys make more money than you yearly My G, listen How am I living? Exotic What am I wearing? It's foreign What am I drinking? It's Scottish All of my exes, I'm sorry I know your life is boring Please do not disturb me When I am working, I'm working When I am playing, I'm playing My payment, please don't delay it If you don't give me, I'll take it Pepper them Pepena, pepena-ah Pepena, pepena-ah, yeah Letras de cancionesAll of the girls they dey whine, they dey dance koroba Omo nla, ah Omo so ja? If I withdraw money, you go ja, ah Smooth criminal, ah Pepper them Pepena, pepena-ah Pepena, pepena-ah, yeah All of the girls they dey whine, they dey dance koroba Omo nla, ah Omo so ja? If I withdraw money, you go ja, ah Smooth criminal, ah Oya, wetin dey smell oh? (Ayy) Na doings (Ehn?), are you in (Ayy), your feelings? You say I be thief (Eh-ehn), you no catch me I'm too good for your comparison Me and you (Ah), not the same thing Oga nla, prince of Afrobeat I be wild animal, redana Every day I dey break your agenda (Gbe fun jor) If una leave me, I go dey vex dey go Show una kolo Oil dey my head, orobodo for my bololo I no dey get FOMO, I dey hustle my kobo I no dey wash anybody like shampoo (Ye) They see say Rema don show All of dem ja-ja-ja-ja-ja-ja-ja-ja How am I living? Exotic What am I wearing? It's foreign What am I drinking? It's Scottish All of my exes, I'm sorry I know your life is boring Please do not disturb me When I am working, I'm working When I am playing, I'm playing My payment, please don't delay it If you don't give me, I'll take it Pepper them Pepena, pepena-ah Pepena, pepena-ah, yeah All of the girls they dey whine, they dey dance koroba Omo nla, ah Omo so ja? If I withdraw money, you go ja, ah Smooth criminal, ah Pepper them Pepena, pepena-ah Pepena, pepena-ah (Ah-ahh), yeah All of the girls they dey whine, they dey dance koroba Omo nla, ah Omo so ja? If I withdraw money, you go ja, ah Smooth criminal, ah From Letras Mania